Moses Bliss - E dey flow (Lyrics)Ft Neeja, Ajay & Asika
Moses Bliss - E Dey Flow (Lyrics) Ft Neeja, Ajay & Asika For music submission, business enquiry and copyright issue đ©goldenfishent200@gmail.com (Lyrics) E dey flow Oil for my head dey flow No be wash oh If u check am U go know Blessings choke From my head Down to my toes No be joke oh Even for my face e dey show I no fit count I no fit count oh The blessing of God Upon my life oh See as my life E don balance oh Na the grace of the Lord Taking me high (Oh oh oh) No be fantasy Your love is my reality The anointing Dey break the yoke All of dem dey believe Say my God no dey bobo The way you pamper me Steadily oh Surprising me constantly oh Boosting my energy oh oh This your love no be fallacy oh Even the blind can see oh Wetin u do for me oh E dey flow Oil for my head dey flow No be wash oh If u check am U go know Blessings choke From my head Down to my toes No be joke oh Even for my face e dey show The oil flowing steady Comot the boy from trenches Hilux no fit park my blessings I dey on God So I'm never stressing "No ooh" Falala Falala Under the umbrella I get eternal life Me no fit suffer My daddy Ogaranya E put the oil for my head When I look around oh oh Everything I dey see Just dey make me believe say Oil dey my head oh As u see me dey shine oh oh Sapa and me be like bread and tea before Jehovah help me oh Now I don dey select Odogwu na my connect All of my songs Just dey make sense Oil dey my head oh Na the word I dey confess Wey come dey make me the best Who God don bless no man contest Oil dey my head oh E dey flow Oil for my head dey flow No be wash oh If u check am U go know Blessings choke From my head Down to my toes No be joke oh Even for my face e dey show E dey show Flow, flow, flow, flow, flow Oil for my head dey flow Flow, flow, flow, flow, flow Oil for my head dey flow
Année
2024
Durée
3m
IMDb
7.3
Hero Poster
Casting
Moses Bliss
Singer
Casting
Moses Bliss
Singer
Vous aimerez aussi
BEST MORNING UPLIFTING WORSHIP SONGS - DJ 38K | HILLSONG | ELEVATION WORSHIP | NATHANIEL BASSEY
DEEP ATMOSPHERE OF WORSHIP || MINISTER GUC || DUNAMIS INTERNATIONAL CHURCH #ministerguc #worship
Celebrate Jesus with Powerful Gospel Reggae Tunes
JESUS IYE - NATHANIEL BASSEY #nathanielbassey #hallelujahchallenge
Joy Is Coming (Lyric Video)
WORSHIP GOSPEL MIX - DJ LYTA
NO TURNING BACK II | GAISE BABA & LAWRENCE OYOR @LawrenceOyor
200 Gospel Songs Black Top Praise and Worship Songs Best Gospel Mix 2023
Mercy Chinwo Greatest Hits - Top Christian Gospel Worship Songs
2023 Deep Worship - PAUL ENENCHE, MERCY CHINWO, FRANK EDWARDS, GUC, JUDIKAY, YADAH, NATHANIEL BASSEY
M e r c y C h i n w o 2023 MIX ~ Top 10 Best Songs ~ Greatest Hits ~ Full Album
2025 PRAISE WORSHIP SONGS OF HILLSONG LIVE MIX BEST #HILLSONG #LIVE #CHRISTIAN #PRAISE _ DJ JONI254
Worship Songs Filled With Anointing | African Mega Worship Songs | Mercy Chinwo | Ebukasongs | VOL 2
Mercy Chinwo - Hollow (Official Video)
BEST GOSPEL MIX 2023 - GOOD OLD SCHOOL GOSPEL SONGS BLACK - Tasha Cobbs, Jekalyn Carr, Cece Winans
Ada Ehi - Congratulations ft Buchi | The Official Video
Akon - Best Songs Collection 2023 - Greatest Hits Songs of All Time - Music Mix Playlist 2023
SIMI MIXTAPE 2023 | BEST OF SIMI | SIMI GREATEST HITS 2023 MIXED BY DJ LORZA
OLD SCHOOL RNB MIX 90s-2000s - R&B PARTY MIX HITS - Rihanna, Beyonce, Chris Brown, Alicia Keys
BEST OF THE BEST AFROBEATS BANGERS WITH DJ CISCO VOL.5
GOSPEL MUSIC 2023 â BEST GOSPEL MIX : Sinach, Cece Winans , Tasha Cobbs
Minister GUC Hits: Top Tracks and Worship Songs | 4 Hours of Inspiring Christian Music
Best Nigeria Worship Songs | Powerful Worship Songs[ Live ]Minister GUC | Ebuka Songs | Mercy Chinwo
A DEEP WORSHIP MOMENT WITH MINISTER GUC | Best Praise and Worship Songs | Worship Mixtape
Suggestions mises en avant
Envie de plus de divertissement ? Découvrez notre plateforme de jeux recommandée et notre destination de mini-dramas.


