Title Spotlightएफ्रोबीट्स

Bnxn, Rema - Fi Kan We Kan (Official Video)

एफ्रोबीट्स

Listen to the single “Fi Kan We Kan". Out Now! Stream: https://music.empi.re/fikanwekan #Bnxn #Rema #EMPIRE Oh as you can see something wey no Dey for me I no fit put my mind you see if no be money wey go sweet me like vitamin c Oh as you can see, something wey no Dey for me if you don’t say that you’re for me it’s no guarantee, I no fit say you be my padi for my money money mo le ka e mo one corner, for my balance, you no straight my guy you too kana, I enter small yawa for your matter, you Dey owe me you wan Dey come Fi’kan we’Kan nkan Fikan we’Kan nkan (You wan de) Fikan we’Kan nkan Fikan we’Kan nkan (You wan de) Fikan we’Kan nkan Fikan we’Kan nkan (You wan de) Fikan we’Kan nkan Fikan we’Kan nkan (You wan Dey ) Fikan we’Kan nkan Fikan we’Kan nkan (Why you wan dey) Fikan we’Kan nkan Fikan we’Kan nkan (You wan dey) Fikan we’Kan nkan Fikan we’Kan nkan Pay me my money make I ball small Stop all the long talk I no dey forum Me I wan sungbalaga with my day ones My day ones I no fit let my enemy shame me gan Na why me I no dey rest I always Dey work Coward if I say I wan lazy gan I go pick money before I pick my babe call Because e dey stop nonsense You dey hate on me how market If I fo Omo make I bend Say u get fake dreads but you wan give me advice about patience, are you making sense Stand fit before I change my color color I dey talk you dey talk shut up Me wey be werey I no be bolo Shebi u be mama ebo I'm fed up uuh (You wan dey) Fikan we’Kan nkan (m gbo) Fikan we’Kan nkan (FiKan we uh uh ) Fikan we’Kan nkan (Gee am one) Fikan we’Kan nkan (Pay me my money o) Why you wan de Fikan we’Kan nkan Fikan we’Kan nkan (You wan dey) Fikan we’Kan nkan Fikan we’Kan nkan Official Visualizer by Bnxn & Rema - "Fi Kan We Kan" © 2024 T.Y.E. / EMPIRE

वर्ष

2024

अवधि

3m

IMDb

7.7

अभी देखें

Hero Poster

कलाकार

BNXN fka Buju

Singer

आपको ये भी पसंद आ सकते हैं

एफ्रोबीट्स7.2

Best of fireboy songs mixtape 2020 DJ AZAX 256

एफ्रोबीट्स7.9

Rema - OZEBA (Lyric Visualizer)

एफ्रोबीट्स7.8

My Darling

एफ्रोबीट्स7.0

Chill Afrobeats Mix 2025 {2Hrs} Late Night / Relaxing Afrobeat Mix l Afrosoul lWizkid, Kunmie, Ruger

एफ्रोबीट्स7.2

Best of Fireboy DML | Fireboy DML Mixtape 2022 | All Fireboy DML 2022

एफ्रोबीट्स7.8

Best Of Fireboy & Omah Lay Mp3 Mix (2020)

एफ्रोबीट्स7.8

Burna Boy - Bundle By Bundle [Official Music Video]

एफ्रोबीट्स7.1

Best Of Fireboy DML Afrobeat Mix 2023

अमापियानो7.2

AMAPIANO 2025 VIDEO MIX (Ngisakuthanda, Isaka (6am), ZENZELE, Abantwana Bakho) W/@Demolaviolinist

आर एंड बी7.8

2000s 2023 R&B MIX ~ Alicia Keys, Usher, Rihanna, Beyonce, Mariah Carey

गॉस्पेल7.7

See how Tegwolo takes revenge on Anty Chidinma for punishing him

बोंगो फ्लेवा7.6

TOP BONGO MIX 2023| BEST OF ZUCHU |FIRE,UTANIUA,NANI,NAPAMBANA,SUKARI,NUMBER ONE,KWIKWI,VDJ CRAVING

पॉप7.7

Bob Marley Greatest Hits Reggae Songs 2023 | Bob Marley Full Playlist

गॉस्पेल7.9

GOSPEL MUSIC 2023 ✝ BEST GOSPEL MIX : Sinach, Cece Winans , Tasha Cobbs

गॉस्पेल7.9

Minister GUC Hits: Top Tracks and Worship Songs | 4 Hours of Inspiring Christian Music

आर एंड बी7.9

OLD SCHOOL RNB MIX 90s-2000s - R&B PARTY MIX HITS - Rihanna, Beyonce, Chris Brown, Alicia Keys

एफ्रोबीट्स6.3

Ruger & Tiwa Savage 'Toma Toma' (Official Music Video)

एफ्रोबीट्स6.5

AFROBEATS VIDEO MIX 2025 - (TOMA TOMA, FUNDS, KESE, OZEBA, HAUSAPIANO...)

एफ्रोबीट्स7.9

Hottest Afrobeat Mix 2023 | Afrobeat 2023 Mix by Musicbwoy

एफ्रोबीट्स6.8

Davido, YG Marley - Awuke (Official Video)

एफ्रोबीट्स7.8

AFROBEATS 2025 PARTY |NAIJA AFROBEAT VIDEO MIX| AMAPIANO(WIZKID KESE |LAHO SHALLIPOPI| BURNA UPDATE)

एफ्रोबीट्स7.6

AFROBEAT LATEST MIX 2025 - FIDO| DAVIDO| WIZKID| REMA| FIREBOY| ASAKE| OLAMIDE|BURNA BOY - VJ ALT

एफ्रोबीट्स7.0

Calm Down - Rema and Selena Gomez

एफ्रोबीट्स7.5

Kizz Daniel, EMPIRE - Cough (Official Video)