Boy Spyce - Folake (Lyrics) #boyspyce "Automatic, You're romantic, Aromatic, Acrobatic ....."
Subscribe Or I take Your GirlЁЯМЪ "Folake" Boy Spyce Cinemato Snap mi fine cinemato Illuminate Nile, Niger, Senegal, Congo Scatter my dada, Medulla bololo I go suck your ponmo Make you do nono Folake don pompous She don dey drive Brabus, so She no dey talk to us again She no dey come campus again Dem say she go do runs And her hippopo don tamus And her kinni dey cause virus, ewee They just dey talk jargons тАШCause na she wey dey make my heart beat Parara rara rara rara Na she make my heart beat Parara rara rara rara Na she make my heart beat Parara rara rara rara Na she make my heart beat Parara rara rara rara Automatic YouтАЩre romantic Aromatic Acrobatic Problematic Come drive in my 4matic Be like magic Diplomatic Cinematic Golibe shey you know say You and I will live as one So make you no dey do as askor She burst my opolo I don dey soco Folake don pompous She don dey drive Brabus, so She no dey talk to us again She no dey come campus again Dem say she go do runs And her hippopo don tamus And her kinni dey cause virus, ewee They just dey talk jargons тАШCause na she wey dey make my heart beat Parara rara rara rara Na she make my heart beat Parara rara rara rara Na she make my heart beat Parara rara rara rara Na she make my heart beat Parara rara rara rara Iwo nikan ni mo fe fe Iwo nikan ni mo fe fe Mi o le ta e bi tete Mi o le ta e bi tete Nile, Niger, Senegal, Congo Scatter my dada, Medulla bololo I go suck your ponmo Make you do nono Baby you go rogo Illuminate Snap mi fine cinemato
рд╡рд░реНрд╖
2023
рдЕрд╡рдзрд┐
2m
IMDb
7.1
Hero Poster
рдХрд▓рд╛рдХрд╛рд░
Boy Spyce
Singer
рдХрд▓рд╛рдХрд╛рд░
Boy Spyce
Singer
рдЖрдкрдХреЛ рдпреЗ рднреА рдкрд╕рдВрдж рдЖ рд╕рдХрддреЗ рд╣реИрдВ
NEW AFROBEAT VIDEO MIX 2024 - REMA, OMAH LAY, KIZZ DANIEL, DAVIDO, BURNA, AYRA STARR, ASAKE
DJ B2KID 9JA-AFROBEAT PARTY MIX ft Tekno| Oxlade| Davido| KizzDaniel |Odumodublvck|Fireboy|Omah lay
New Movie - Home Apart season 1&2 - Ken Erics movies 2024 - Nigerian movie 2024 latest full movies
Best of Mohbad: Part 1
Qing Madi, BNXN - Ole (Official Video)
Nathaniel Bassey Best African Gospel Songs Mix 2023 - Powerful Gospel Worship Songs 2023
DJ LYTA - SOSO AFROBEAT MIX 2023 | OMAH LAY,BURNA BOY,FIREBOY, REMA,RUGER,AYRA STARR,FIREBOY,DAVIDO
BURNA BOY SONGS/MIX/PLAYLIST 2023
AFROBEAT BEST OF 2024, 2023, 2022 VIDEO MIX (COMMAS AYRA STARR | LOVE ME JEJE TEMS | BURNA BOY)
BEST OF THE BEST AFROBEATS BANGERS WITH DJ CISCO VOL.3
Bnxn, Rema - Fi Kan We Kan (Official Video)
AMAPIANO MIX JUNE 2023 | BEST OF JUNE AMAPIANO PARTY MIX 2023| OLAMIDE , ASAKE , DAVIDO , KCEE
Fireboy DML, Asake - Bandana (Official Video)
AFROBEAT 2025 | AFROBEATS VIDEO MIX 2025 l AMAPIANO 2025 |AFROBEAT MIXTAPE |DJ WYTEE, JOY IS COMING
Chris Brown, Wizkid - Sensational ft. Lojay (Music Video)
PSquare - Bring it On [Official Video] ft. Dave Scott
GOSPEL MUSIC 2023 тЬЭ BEST GOSPEL MIX : Sinach, Cece Winans , Tasha Cobbs
OLD SCHOOL RNB MIX 90s-2000s - R&B PARTY MIX HITS - Rihanna, Beyonce, Chris Brown, Alicia Keys
Best Nigeria Worship Songs | Powerful Worship Songs[ Live ]Minister GUC | Ebuka Songs | Mercy Chinwo
WORSHIP GOSPEL MIX - DJ LYTA
AFROBEATS VIDEO MIX 2025 - (TOMA TOMA, FUNDS, KESE, OZEBA, HAUSAPIANO...)
Hottest Afrobeat Mix 2023 | Afrobeat 2023 Mix by Musicbwoy
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK FT DAVIDO, WIZKID
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK #DAVIDO #OMAHLAY
Featured Picks
рдФрд░ entertainment рдЪрд╛рд╣рд┐рдП? рд╣рдорд╛рд░реЗ recommended gaming hub рдФрд░ short-drama destination рдХреЛ explore рдХрд░реЗрдВред
Instant Games
Gamixo
Puzzles, cards, sports рдФрд░ quick challenges рд╡рд╛рд▓реЗ casual browser games рдХреБрдЫ рд╣реА рд╕реЗрдХрдВрдб рдореЗрдВ рдЦреЗрд▓реЗрдВред
Short Drama
VSKIT Drama
Trending mini-series, romance stories рдФрд░ рдирдП short dramas рдХреЛ fast daily updates рдХреЗ рд╕рд╛рде рджреЗрдЦреЗрдВред


